Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World.
AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER
Sunday, 10 April 2016
WHO SAY ALBINO NOR FINE? CHECK OUT DIS BIUTIFU ALBINOS
Di most biutifu pipo wey I don see for dis world na albino pipo.
Albinos na biutifu pipo,spesha pipo from God.
Check out dis sexy pichors of dis albino gehs..
No comments:
Post a Comment