Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER
Monday, 17 November 2014
PATO RANKING SIGN N17.5M ENDORSEMENT DEAL
Alubarika...Alubarika...true true jah blessings don dey manifest and shine on di revelation of di year for naija,Pato Ranking as di bobo don sign him first endorsement deal.
Akordin to di tori wey we gada,di contract worth 17.5milla but dem neva still yarn all wetin dey involve for di deal.
Di girlie o and Alubarika singa,Pato Ranking post di picture of wen him dey sign di deal wit one oyibo pepper by him side for instagram and dis na wetin him yarn...
"Do your work jejely make di world hala your praises. First major endorsement deal signed, sealed and delivered. #Happyday #Fostonmusik #Godovereverything #Whayasay".
"SHOKI" LAND OREZI IN TROUBLE FOR REDEEM UNIVERSITY
Delta state and Isoko pikin,Orezi eyes see Nwhi for Redeemers Univasiti wen he go sing for di school show wey dia SUG organize to welcome fresh student.
Evritin be dey go on veri fine as di students don dey dance and scata dia dada until Orezi wey sing dat ogbonge music 'Rihanna',go misyarn and stat to dey sing dat he jam"Shoki" and shoki get veri bad meaning for yoruba..go ask omò o'dua dem.
Imidiately di show enta gear 8,naim Orezi head turn.
As he just yarn di crowd say,oya dance shoki!dance shoki!
naim di oga wey dey look afta di students so dat dem no go dey misbehave and dance disco for skul anyhow,shout for Orezi say,
"stop it!!you no know say na christian school be dis? Oya Mr Dj stop di music or I go stop you!u Orezi,bigin waka,yor time is up!
Na so Orezi dey disaponted and carry im bag and remove from di school with im friends.
But sha,di students protest tire but all di protest na deaf ears dem enta.
Orezi later yarn for twitter dat day say di groove just enta gear 9 bifor dem fall dia hand.he also apologize to di student say make dem no vex,say next time dey.
DUNCAN MIGHTY PROPOSES TO GIRLFRIEND
Port Harcourt first son, Duncan Mighty don finally propose to im gal friend, Vivien,of 2 years as she soprise her during her birthday.
Wene Mighty post dis strong lovu wantiti pictures for instagram.
Dis na wetin im write unda di picture....
"Hapi birthday to my love, my sweetheart my ho ho my best friend my mama bestie my gf #Vivien. Babe, make Baba God kontiniu to bless you. ...I dey short of words for evritin wey u don dey do. ....I tank Baba Godeh say i get u....two years wey we don dey be like 20 years for my eyes.....our families go enjoy demsef today by 5pam for hotel presidential Chinese restaurants strictly on IV. ..I don ready already to plasta di place "
Wene Mighty post dis strong lovu wantiti pictures for instagram.
Dis na wetin im write unda di picture....
"Hapi birthday to my love, my sweetheart my ho ho my best friend my mama bestie my gf #Vivien. Babe, make Baba God kontiniu to bless you. ...I dey short of words for evritin wey u don dey do. ....I tank Baba Godeh say i get u....two years wey we don dey be like 20 years for my eyes.....our families go enjoy demsef today by 5pam for hotel presidential Chinese restaurants strictly on IV. ..I don ready already to plasta di place "
WINNERS AT THE 2014 NIGERIA BROADCASTERS MERIT AWARDS.
No be small ting as radio and TV broadcasters
all over di country gada for di Ballroom of
Oriental Hotel, Lagos for dis year
Nigeria Broadcasters Merit Awards, season 5
wey appun on di 15th of Novemba.
Most of di top radio and Tv stations like Channels,
Inspiration Fm, Cool Fm,AIT,confam dia big name
as dem win awards for di ceremony.
Di emcees of di day na rhythm FM’s presenter
Anita Isedeh AKA Omalicha,
Omotunde Lolo1 of Wazobia FM, Lagos and Elajoe .
all over di country gada for di Ballroom of
Oriental Hotel, Lagos for dis year
Nigeria Broadcasters Merit Awards, season 5
wey appun on di 15th of Novemba.
Most of di top radio and Tv stations like Channels,
Inspiration Fm, Cool Fm,AIT,confam dia big name
as dem win awards for di ceremony.
Di emcees of di day na rhythm FM’s presenter
Anita Isedeh AKA Omalicha,
Omotunde Lolo1 of Wazobia FM, Lagos and Elajoe .
To know di pipo and stations wey win award for di night,
make you checkam for bottom here:
make you checkam for bottom here:
CATEGORIES
1. Best Campus Radio Station
Unilag FM (Lagos).
2. Best Campus Radio Presenter
Michael Dimeji-Lamu (Unilag FM)
3. Best Online Radio Channel
Praise World Radio
4. Best Online TV Channel
Ndani TV
5- Humanitarian Award
Isaac and Nneke Moses (Goge Africa)
6-Cameraman of the Year
Iyke Elue (AIT)
7- Producer of the Year
Suleiman Aledeh (Sunrise Daily on Channels TV)
8- Best Station Manager
Evita Moussalli (Wazobia, Cool and Nigerian Info)
9-Best Programme Director (TV only)
Ayoola Opere (EbonyLife TV)
10-Visual Editor of the year
Segun Oderinde (Moment with Mo)
11. Best coverage of news story (TV) (Satellite/Digital channel only)
Channels TV
12- Best coverage of news story Radio – (National)
Radio Nigeria
13- Best coverage of news story (Regional) North
Kapital FM Abuja
14- Best coverage of news story South-West
Orange FM (Akure)
15- Best coverage of news story South-East
Love FM (Port Harcourt)
16. Best Pay Digital TV channel provider
Gotv
17. Pay Digital TV channel provider with Best Technical Innovation
StarTimes
18- Pay satellite TV channel provider with Best Creative Innovation
DSTV
19- TV Station with Best Creative Innovation
-Channels TV
20 –Radio Station with Best Creative Innovation
Inspiration FM
. Who Wants To be A millionaire
.
22-TV Channel with Best Station Imaging
-Channels TV
23-Radio Channel with Best Station Imaging
Cool FM
24. Best Entertainment program on TV
AY Show
25- Best TV Series/Drama
Clinic Matters
26-Best Talk Show on TV
Sunrise Daily on Channels TV
27- Best TV Reality Show
MTN Project Fame
28-Best Brands/Business/ Food/Technology programme on TV
– Foodie and Spice (WapTV)
29. Best TV Community Access programme
KaKaaki on AIT
30-BestCommunity Access programme on Radio
-Uzu Ummune on Blaze FM
31- Best Coverage of a Live Event (TV Only)
-AIT
32- Best Sports program on TV
-Sports File (AIT)
33-Outstanding Sportscaster on TV (Male)
Alfred Okoligwe (AIT)
34-Outstanding Sportscaster on TV (Female)
- Juliet Mafua (TVC)
35- Best Sports analyst/commentator
-Victor Ikpeba
36- Outstanding Sportscaster on Radio (Male) Lagos
.-Jide Alabi (Rhythm FM)
37- Best Sportscaster on Radio (Female)
-Princess Fiona (Nigeria Info)
38- Best Sportscaster on Radio (North- South-East)
- Mohammed Suleiman Mowiz (Liberty FM Kaduna)
39- Best Radio Program Presenter (s) (Educational/Health/Human Interest) ‘Listener’s Choice’
Health Matters with Jacqueline Adebija (Liberty FM Kaduna)
40- Best New Radio Station
-Beat FM Ibadan
41. Best TV Station (NATIONAL)
-A.I.T Network
42 .Best TV Station (REGIONAL)
-OGTV
43- Best TV Channel
-EbonyLife TV
44. Best Entertainment Channel (Africa)
-HipTV
45. Best Entertainment Channel (International)
-E!-Entertainment
46. Best Radio Station (Lagos)
-City 105.1 FM
47- Best Radio Station (North)
-Freedom Radio FM, Kano
48- Best Radio Station (South-West)
-Grace FM (Lokoja)
49- Best Radio Station (South-East)
-Blaze 95.1FM (Anambra)
50-Best Indigenous TV Channel
-Africa Magic Yoruba
51. Best Indigenous Radio Station (South-West) (Yoruba/Pidgin)
-Faaji FM (Lagos)
52- Best Indigenous Radio Station (North)( Hausa)
- Tashariyanci 91.7FM (Kaduna)
53- Best Indigenous Radio Station East (Igbo/pidgin)
Magic FM (Aba)
54- Best Newscaster (Indigenous) Pidgin/Igbo
- Tuebi Abide (Wazobia FM Lagos)
55- Best Newscaster (Indigenous) Yoruba
-Bayo Faleke (Splash FM Ibadan)
56- Best Newscaster of the Year (Indigenous) Hausa
Ashu Brown (Dala FM Kano)
57– Best Indigenous Presenter (Male) South-West (Yoruba/Pidgin)
-Fatai Dan Kazeem (Ilorin)
58- Best Indigenous Presenter ( (Female) South-West (Yoruba/Pidgin)
-Omidan Olayinka (Royal FM Ilorin)
59- Best Indigenous Presenter (Male) South-East-North Igbo/Pidgin
-James Expensive (Wazobia FM Abuja)
60 -Best Indigenous Presenter (Female) South-East-North Igbo/ Pidgin
-Imaobong (SabiGirl) (OneMic Lounder)
61- Best Indigenous Presenter North Hausa/Pidgin
-Ibrahim Yunus (Unity FM Jos)
62. Best TV Reporter
- Chukwuma Onuekwusi (Channels)
63-Best Newscaster (TV) Male
-Ayotunde Balogun (Channels)
64-Best Newscaster (TV) Female
-Harriet Agbenyi (Channels TV)
65. Best Radio Newscaster (English). Male
- Solomon Iorpev (Kapital FM/Radio Nigeria Abuja)
66- Best Radio Newscaster of the Year Female
- Adaolisa Adirika (Blaze FM Anambra)
67- Best Nigerian DJ (Listeners Choice)
- DJ Xclusive (Cool FM Lagos)
68- Best Nigeria VDJ
- DJ Spinall (Channel O Africa)
69- Presenter Extraordinaire
Victor Otuya (Radio Continental)
70- Outstanding TV presenter (Male) (Entertainment/Talk Show)
-Joseph Benjamin (Project Fame)
71- Outstanding TV presenter (Female) (Entertainment/Talk Show)
-Helen Paul (Jara)
Outstanding Radio Program Presenter (s).
(NORTH)
72- Outstanding Radio Program Presenter (s) Morning Ride
- Toyin Alabi (Issues and Events on Liberty FM Kaduna
73- Outstanding Radio Program Presenter (s) Midday/Lunch Hour
.-Faith Onyebujoh (Cool FM Abuja)
74- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Drivetime
-Terry Ikumi ( Kapital FM ,Abuja)
—————————————————————————————————————————
SOUTH-WEST
75- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Morning Ride)
- Adeolu Gboyega (Orange FM Akure)
76- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Midday/Lunch Hour
-Yugee Bamidele (Independent Radio Benin)
77- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Drivetime)
- Osato Edokpayi (Vibe FM Benin)
78- Outstanding Radio Program Presenter ( Night cruise)
.Dayo Adeyemi (Royal FM)
South-East
79- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Morning Ride
Valentine Ohu (Cool FM PH)
80- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Midday/Lunch Hour
- Tobe Da Diva (Midday Express on Dream FM Enugu)
81. Sexiest On-Air Personality- Male
- Big Mo (Wazobia FM Abuja)
82- Sexiest On-Air Personality-Female
-Zainab Balogun
83- Actor Of The Year
-Chinedu Ikhedieze (Johnson’s Family).
84- Actress of the Year (Viewers Choice)
-Kehinde Bankole
85. Nigerian Broadcaster of the year (Male)
-Steve Onu Yaw (Wazobia FM Lagos)
86- Nigerian Broadcaster of the year- Female
- Gbemi Olateru Olagbegi- (Beat FM)
87-African Broadcaster of the Year –Male
-IK Osakioduwa (Nigeria)
88-African Broadcaster of the Year -Female
88-African Broadcaster of the Year -Female
- Marian Nyako-Lartey (PRTV South Africa)
LAGOS
89- Outstanding Radio Program Presenters (Morning Ride )
Mannie, Shine Bhego and Mercy Ajisafe (Good Morning Nigeria Show on Cool FM)
90- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Midday/Lunch Hour
– Gloria Maduka (Brunch Time on Inspiration FM)
91- Outstanding Radio Program Presenter (s) (Drivetime )
-Tisan Bako (Power Play on Raypower FM, Lagos)
.
92- Outstanding Radio Program Presenter (s)
Daniel Akpata ( Radio continental)
Subscribe to:
Posts (Atom)

.jpg)




.jpg)

