MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 17 November 2014

DUNCAN MIGHTY PROPOSES TO GIRLFRIEND

Port Harcourt first son, Duncan Mighty don finally propose to im gal friend, Vivien,of 2 years as she soprise her during her birthday.
Wene Mighty post dis strong lovu wantiti pictures for instagram.
Dis na wetin im write unda di picture....

         "Hapi birthday to my love, my sweetheart my ho ho my best friend my mama         bestie my gf #Vivien. Babe, make Baba God kontiniu to bless you. ...I dey short of  words for evritin wey u don dey do. ....I tank Baba Godeh say i get u....two years wey  we don dey be like 20 years for my eyes.....our families go enjoy demsef today by 5pam for hotel presidential Chinese restaurants strictly on IV. ..I don ready already to plasta di place "







No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...