MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 6 November 2014

GOVENOR GODSWILL AKPABIO AND AKWA IBOM IN PICTURES


If dia is one govnor wey pipo go miss and wey pipo fit cry for if him tenure finish and if him carry im bag to waka, na Govnor Godswill Akpabio of Akwa ibom State.
He touch almost evri area wit his good governance.from free education to health, agriculture, entertainment, sports, good roads, and plenti oda jolliment.
Infact many pipo don give him govment one sweet guy name,"uncommon transformation".
With di kain good work wey Godswill Akpabio do, Abeg he dey right to call oda govnors, ogogoro govnors?






No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...