MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 8 November 2014

DIS CHELSEA JERSEY THOUGH( FAKE?)


Football as dem talk am na contact sport, dat is to say bodi must jam bodi.
During di match bitwin Liverpool and Chelsea dis afternoon, no be small tin.
Chelsea( A.K.A Shekpe football club)win  di match by 2 goals to 1,but no be small tug of war bitwin Skrtel and Diego Costa and for inside one of dis bodi war, Costa jersey just tear yakata like tissue paper.
Abeg my pipo na who make di jersey?
Na Aba made or na Vietnam made?
or abi na shekpe shacking naim make Adidas do fake ones?



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...