MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 8 November 2014

AVRAM GRANT IS NEW GHANA COACH

AVRAM GRANT
Forma Chelsea, Westham and Maccabi Haifa coach, Avram Grant naim di Ghana Football Association, GFA go name as dia next coach as early as next week to succeed Kwesi Appiah if di two parties fit agree on how much dem go dey pay am.

Avram Grant, di man from Israel naim Ghana pick ahead of Patrick Kluivert, Michel Pont, Marco Tardelli, Juan Ignacio Jiminez.Although Patrick Kluivert bin reject di job bifor dis announcement.
GFA ogakpatakpata, Kwesi Nyantakyi  yarn on friday say, if Avram Grant no like di salary wey dem don agree to dey pay am, naim be say dem go give di job to Juan Ignacio Jiminez.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...