MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 5 November 2014

KELLY ROWLAND GIVE BIRTHDAY TO A BABY BOY


Di 33 years old Kelly Rowland don give birth to a bouncing baby boy pikin yestaday morning and di bobos name na Titan Jewell.
Bifor dem born di pikin naim im papa, Tim Whiterspoon givam di name.
Di forma Destiny Child singa, Kelly Rowland take many naked pictures wit her big belle some months ago just to show say di bobos dey kick well.

She and her husband marry for May dis year for CostaRica and for June naim she announce say she dey pregnant for Tim.
Congratulabia to Kelly and Tim.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...