MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 13 November 2014

VICTOR MOSES IS THE 2ND BEST DRIBBLER IN PREMIER LEAGUE

MOSES OYA SUFFER DEM
Chelsea coach, Jose Mourinho fit no like Super Eagles winger Victor Moses football, maybe naim make am loan am to Stoke City, but pipo don see one beta tin for im bodi dis season for premiership depending on weda u wey dey read dis tori see am as beta tin.

Akordin to football365.com,afta Chelsea Eden Hazard na Victor Moses be di second best dribbler for premier league dis season.
Nomba 3 for di list na Alexi Sanchez, Nomba 4 na Alex-Oxlade-Chamberlain and Mesut Ozil na nomba 5 and all of dem na Arsenal f.c players.
Nomba 6 na Raheem Sterling of Liverpool.
Also akordin to football365.com, di player wey dey easy to dribble pass na Cesc Fabregas.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...