MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 6 September 2015

CHAi!!! 2FACE DON OFFICIALLY DEY BLIND...lol (fotos)

Africa baddest miuzishan and sabi boy,2face Inno Idibia,don finally blind imsef to scare away all dis tolotolo gehs wey stil dey eye yam.
Di guy don dey blind wit Annie Idibia love.
2baba wey don get 7shidren from differen malawis alreadi,finally choose Annie as di nomba one malawi and dem marry for 2012.
E be like say di love dey shack di bobo welwell as he post one lovi lovi pishor wey him and him wife take for Instagram dis morning and he kon write follow am say:
#FORTYfied #FAM #officiallyblind.

E be like say dis bobo don repent kpatakpata o!

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...