MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 1 September 2015

ROONEY PIKIN,KAI,HANG OUT WITH LIONEL MESSI AND BARCELONA STARS (fotos)

E be like say Kai Rooney, Manchester United strika Wayne Rooney pikin,don dey ready smallsmall to follow him papa footstep to bicom futbola too.
Kai play enta Spain wit him mama,Coleen and he kon go hang out wit Barcelona playas like Messi,Neymar,Luis Suarez and him papa forma team mate,Gerald Pique di man wey oganize di waka.
Na from clap dem dey enta dance.
Make we dey watch how Kai mata go be last last.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...