MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 5 October 2016

SEE PIPO REACTION AFTA SOMBODi USE MESS END WEDDING RECEPTION



Pipo nor dey troway sawad food for Buhari regime again,Oya see why
See Di mess wey end sombodi wedding reception.
Dem don use mess call yor name bifor?
Guy,mess pass mess.
For di smell of  sombodi mess to cause commotion for inside wedding resepshon like dis,you go know say,pipo nor dey troway sawad food for dis Buhari regime.
See wetin mess turn pipo face to...


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...