MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 7 July 2016

FOTO OF OMOTOLA PREGNANT PICTURE WEN SHE DEY 18 YEARS


Nollywood and Home vidio big name,Omotola quik born her shidren nor be small.
She don get two boys and two gehs as di mata be now.
She carry her first belle wen she dey 18 years and some pipo don dey yarn say,Choi! she quik know man o.
Anyway na her life,nor be una life.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...