MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 9 July 2016

SHUO! NA CRIME TO GET BIG BREAST?


I nor know weda na crime to get big head or big bobbi o.
Anytime wey dis fine malawi wey her name na Oluchi post her pishor for Instagram,her Instagram frends nor dey letam rest.
Yor breast too big!yor breast nor dey heavi you?na evriday yor breast dey grow?
Na wa for pipo o.
Wetin konsign una?na una head di breast dey?
Na una chest she take dey carry am?
Oluchi fine geh nor mind dem u Hia?
Biurifu oyoyo baby,soweto porero.
God krate u well and You fine finish.




1 comment:

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...