MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 9 July 2016

TWITA USERS DON YAB BUHARI SAY HE DON TURN NNPC TO ''Northern Nigeria Petroleum Company".


If u wan see tins nawadays for dis world wey go make u bow,visit twita or Instagram.
Naija twita guys nor get one singo love for President Buhari rite now as dem don givam sirios yabis bicos of di new apointment for NNPC.
Some days ago,Buhari sack di managing direktor of NNPC,Ibe Kachikwu and pick 9 pipo to form new NNPC board.
Out of di 9 pipo,about six na from north.
Dis wan kon make twita users start to yab Bubu say he don 'Change' di meaning of NNPC to 'Northern Nigeria Petroleum Company'.
Make una take am eezi,tins are changing.
Dis change sha, nor be hia o.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...