MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 3 October 2015

REGGAE KING,MAJEK FASHEK DON CARRY WAKA COMOT FROM HOSPITAL GO VISIT PIPO FOR DI FIRST TIME

Reggae miuzik star,Majek Fashek wey dey take tritment to take re-arrange him bodi system for Abuja,don live di hospita for di fest time go visit one or two pipo.
He carry waka go visit Edo State PMAN chaman,Maleke Idowu for Warri.
If una rememba for August dis year,Warri big boi,Ayiri,put money for ground make dem take trit Majek from di strong tin wey igbo and ogogoro don do am.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...