MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 5 October 2015

TONTO DIKE DON SHARE HER HUSBAND CHURCHILL FOTO OF WEN HE BE SMALL PIKIN FOR INTANET

Na wa o.
All dis celibriti no dey eva stay one place.
Dem must find one way to always squiz demsef enta news.
Di newest iyawo for town,Tonto Dike Churchill,don squiz hersef enta news again as she share di foto of wen her hosband be smallie for di whole intanet.
E no end dia o,
As she post di pishor,she stil write undaram say,
#Foreva #MrBigChurch #Inasmallbodi.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...