MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 3 October 2015

YANGA DEY SLEEP BUT KCEE LIMPOPO DEY WAKE AM AS Di BOBO TAKE FOTO WITH BAG OF PLENTI DOLLARS

Nigeria Police Force(NPF), don warn naija celibritis earli dis week say make dem stop to dey display dia richness for intanet.
Weda na facebook,twita,Instagram or 2go sef,but dem no won hia word.
Inside dis foto for hia,see as Kcee dey display bag wey dollars full for no rizin.
If kidnapas findam see now,den go bigin catch neighbors and dia vilage pipo winsh.
Dis na case of,yanga dey sleep,trouble go wake am.
Dem no say make anybodi no display him mumu but make you readi for di tins wey dey follow am waka.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...