MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 2 October 2015

WHAT A BAM BAM!!! MANCHESTER UNITED SEND HAPPY INDEPENDENCE BIRTHDAY TO NIGERIA

      

                                              
Di biggest club for England,Manchester United,don wish  Nigeria Happy Independence Day on top Facebook.
Wit ova 400 million fans all ova di world,na dem get di highest fans for di world.
Na di fest time wey any clob for obodo oyibo dey do dis kain tin be dis.
And if u kon look di way wey pipo take futbol mata and soport take sirios for di world,u go know say na veri gud tin Man U do to take swit dia fans mind for Naija.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...