Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
Friday, 6 May 2016
NOLLYWOOD ACTRESS MONALISA CHINDA SAY, SHE SEE ALL MEN AS IDIOTS BIFOR
Nollywood actress,Monalisa Chinda, don yarn say,she dey see all men as idiot bifor but now she dey veri hapi say she don stop to tink like dat.
Babe,yor papa bin dey inkluded?
I just dey ask o!
Anyway, Monalisa yarn dis her 'idiot tori' for inside di latest Genevieve magazin and I bigin to wonda say na wa for some kain pipo karata sha.
If you nor call men idiots you go die?
If u wan make we school u,we go school u.
If u say,u bin tink say all men na di same until u marry yor sekond hosband,pipo go see yor yarns as normal.
Yeyebriti!
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment