MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 10 May 2016

SELEBOBO DON VEX TURN SEXYBOBO..SEE PICHORS


One of naija top miuzik produsa,Selebobo,don cut rope as he don display sexy hot foto wey fit make some gehs mess.
Yes,all of us know say di bobo dey fine and he dey fit espeshali wen u see how he dey jump and dance for vidios but,we nor know say di bobo get dis kain bodi.
Now,many of hin female fans don dey shout 'UUH LA LA! afta dem see di bobo pichors on top Instagram.
In case u nor rememba,Selebobo naim be di produsa wey produce Yemi Alade biggest jam,Johnny and naim also be di ofisha produsa of 'Made Men Miuzik' di same group wey Iyanya dey.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...