MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 7 May 2016

YES! DiS ONE NA TRUE LOVE




Diswan no be shere kanbia,diswan na true love.
Gehs di ploblem wit una be say,una too select.
Dis two pipo go soon marry and di babe dey proud of dis her black handsome bobo.
See di bobo nice smile,gud kolor and maybe he kon dey veri romantic.
No wonda di babe nor waste time to show us her pichors.
Babe,u stil dey select?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...