MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 11 November 2015

FORMA IMO STATE GOVNOR,OHAKIM TWIN DAUGHTERS GET BELLE DI SAME TIME?

Adanna and Adanma na di two biurifu twins of forma Imo state govnor,Ikedi Ohakim and e be like say dem get belle di same time.
Nor ask me how i take know o!
Di twins show me foto of dia big belle wey dey grow.
U go hardli notice wich of dem belle big pass.
Di tin kon be like say na di same time dem take-in.
Dia own beta at list nor be di same hosband dem marry.
Adanma marry Amaha Okorafor and her twin sista Adanna,do her white wedding wit one oyibo pepper,David Steinacker for july.
I dey wish dem safe borning.



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...