MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 12 November 2015

U DON SEE HOW WIZKID BABE DEY BLAST AMALA WIT STYLE?

Wizkid babe,Tania Omotayo don show say she be koret dota of di soil as she dey blast amala di nomba one yoruba wakis.
She don show say she be native geh and beta pikin as she pose take pishor wit di beta pikin and reggae blues singa,Harrysong.
E be like say di tin switam as she pin di amala down wit fork.
Amala+Ewedu = ...........
Abeg fill in di gap yorsef.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...