MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 8 November 2015

NOR BLAME ME IF MY CLOTHES NOR COVER MY BREAST FINISH-YVONNE JEGEDE


Kasaa!she don yarn.
If u rememba one of dose gehs wey dance for 2face miuzik,African queen,den u go rememba dis babe.
Her name na Yvonne Jegede.
She be one of di gehs for Africa queen vidio and also,she be popula face for home vidio mata.
Wen tori pipo askam why she dey like make her breast always dey show?
She kon yarn say,pipo know say she get big bobbi so diafor make anybodi no blame am if di clothes wey she wear no big rish to cova all di bobbi.
She say she nor be tailor,her own na just to wear dress.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...