MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 5 June 2016

BREAKING NEWS! DEAF EAR SICKNESS WEY PIN BUHARI DOWN DON WORSE AS HE DON ENTA LONDON FOR TRITMENT


President Muhammadu Buhari don fly enta London go trit di sickness wey dey givam sleepless nite.
If u nor take kia of dis kain ear wahala,e fit deaf you and I nor know how pipo go fil if dem hia say dia president don deaf.
As dem nor fit build odnari hospita wey fit tritam well for hia,make he kukuma go yonda go trit imsef.
Dem go boast full ground say dem go do evritin wen dem enta yet Nigeria stil dey one place,no improvement.
Now una president dey go abroad go take tritment.
We dey wait.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...