MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 3 June 2016

WONDAMENT! MAN CARRY PIKIN FOR BACK LIKE WOMAN





Notin we nor go see for Lagos.
Dis man back one pikin and hol anoda one for hand.
Dis won kon make me dey ask say,wia him wife?
Since I nor know wetin dey pipeline.
Weda naim get di shidren or not,na dat one we nor fit konfam bicos anytin can appun for dis Lagos.
Somebodi fit tiff shidren and use dis kain style.
But di way wey di geh pikin dey do,u go know say di man naim dia papa true true.
Na only God know wetin dis man dey pass tru foram to to dey dis kain situation.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...