MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 3 June 2016

BREAKING NEWS! EYAH,MUHAMMED ALI DON FINALLY KPAi


Afta plenti years of sickness,di greatest boxa of all time akordin to many pipo,Muhammed Ali,don die early dis morning.
Di three time heavyweight shampion,don dey sick one yeye sickness wey dem call Parkinson's diziz since 1984.
Dem rosh Alli go hospita on Thursday afta he get breathing ploblem.
He finalli kick di bucket dis morning for Phoenix,Arizona for America.
Rest in peace legend.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...