MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 5 June 2016

SEE Di WICKED HIPS OF BEYONCÈ COUSIN WEY MAKE BEYONCÈ SHAPE LOOK ODNARI


Kristin Douglas,na nurse and mother of two shidren and she be supastar Beyoncé korsin.
Dem atend Beyoncé uncle,'Skip' burial togeda some weeks ago and wen dem snap some foto,di intanet skata.
E nor skata bicos of Beyoncé fine smile or her miuzik o,E skata bicos of her korsin koret hips and wicked shape.

Her fine bodi just make Beyoncé biuti look odnari.
She even visit Nigeria last month wen she carry waka enta di camp of pipo wey nor get haus again bicos of Boko Haram wahala.
I nor soprise say Davido jump enta pishor wit her.
See her sexy fotos for yorsef,I dey come.



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...