MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 1 June 2016

FORMA UNDA-20 STAR,OLARENWAJU SAY,EVEN THO AUSTRIA WANT MAKE HE PLAY FOR DEM,NA SUPER EAGLES BIN EEN FIRST LOVE


Forma Unda 17,Unda 20 and Unda 23 playa,Kayode Olarenwaju,don yarn say he neva see wetin go make am play for Austria even tho dem dey die for een skills.
Naija don alreadi loose Bayern Munich star,Alaba to di Austria nationa team.
Olarenwaju wey be say na dat kontri club,Austria Vienna naim he dey play for,say wit 13 goals 11 assist dis season,him biliv say time don rish for Super Eagles coach dem to givam chance to show imsef.
He yarn tori pipo say,e nor make sense make afta he don play for all di Nigeria junior teams,he go kon choose anoda kontri ova Nigeria for di sinior team level.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...