MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 5 June 2016

FLAVOUR DON YARN SAY,NOR BE MIUZIK HE DEY SING,HE SAY HIM NA MIUZIK GONGONGON


O boy,wen lakpalakpa don full pikin head,di mama go look for sirios way to kioram.
Wetin start like play play,don dey veri sirios for Flavour Nabania.
Wen he first trill us wit een jammingjamming,we nor know say di miuzik go carry am far like dis.
Di bobo don come out yarn on top Instagram say,him nor dey do miuzik again,naim be miuzik gongongon.
He post some foto afta he paform live for een latest show take back di yarns up.




No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...