MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 6 June 2016

WATCH Di VIDIO OF MUHAMMED ALI VISIT TO NAIJA YOUNG HEAD OF STATE,YAKUBU GOWON FOR 1971


One of di biggest boxing fight appun for Africa for inside Zaire for 1974 and dem call am rumble in di jungle.
Di fight na bitwin Mohammed Ali and George Foreman.
But nor be evribodi know say bifor dat fight,Mohammed Ali wey just die last Saturday,carry waka enta naija kon visit General Yakubu Gowon.
Wen I watch di vidio,one tin soprise me.
Di old chair wey dem sidon put dey skata my dada.
O boy,dem nor send anybodi in dose days o.
No time for yanga.
Watch di vidio for bottom hia..

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...