MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 2 June 2016

GHANA BABE MATILDA,SAY,NA HER BIG YANSH BE HER OFFICE



Miuzik vidio model,Matilda Hipsy of Ghana,don yarn say her big yansh naim don giv her all di gud tins wey life fit giv.
Make I yarn truth sha,Matida backside nor be wetin pesin go see troway face.
She say she tank God for di large ikebe wey Baba God give her.
She say all wetin she don achiv,na di ikebe naim make her achivam.
You fit lookam as robish yarns but na her mind she don yarn.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...