MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 13 October 2014

BIG BROTHER AFRICA FIRST HUSBAND AND WIFE, KEVIN AND LIZZY WELCOMES 2ND PIKIN


Di NEW PIKIN
KEVIN AND LIZZY WITH DIA FIRST DAUGHTER

Kevin Chuwang Pam, di winner of Big broda Africa numb a 4 for 2009 don born him second pikin and im fest boy pikin wit fellow big broda housemate dat year, Elizabeth Gupta.Dem marry for 2010 afta dem turn frends for inside di big broda house.Kevin announce di good news of dia new born baby for twitter.He say na birthday mate of Chocboi, M.I Abaga and he must to buy microphone for im boi so dat he go dey spit and rap fire like M.I.                                                  
     Di CEO of Chocolate City Records, Mr Audu Maikori, congratulate am and tellam say contract dey wait foram for dia label wen di bobo grow.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...