MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 9 October 2014

FINE BOBOS, EVEN ANGELS KNOW ABOUT CHARLY BOY GRAND CHILDREN STYLE AND FINENESS

For dose of una wey go see dis shidren kon go tink say na Lil Wayne shidren, una beta reset una mind bicos dis shidren na area fada, Charly Boy Oputa grand pikin dem.
Forget say dis twins get small Lil Wayne karata for dia posing and hair style.if Area fada hia say you link dia name to Lil Wayne, I dey sure say he go para beta para for you.
Wen pipo bin dey yarn me say dia is a difference bitwin kids and pikins, I feel say na lie until I see dis fine bobos.
Check out dis pictures dem make you tell me weda difference no dey bitwin pikin and kid.
Oya see dem:

i












No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...