MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 14 October 2014

CRISTIANO RONALDO DON GET 100 MILLION LIKES FOR FACEBOOK



Di likeness wey pipo don show say dem like Ronaldo for facebook don pass be careful as di World footballer of di year just reach 100 million likes on di 14 of October,2014.
Cristiano Ronaldo naim announce am for im facebook account imsef.
RONALDO AND FRIENDS
CR7,as dem dey also call Ronaldo,tank evribodi wey be im frend and announce say all him friends wey like am don reach 100 million and say im dey veri veri happy.
Ronaldo dey beta form as he don alreadi score 17 goals for  9 matches dis season and many football fans don dey tipam to defend him world footballer of di year title if he kontiniu dis fine form.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...