MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 11 October 2014

BREAKING NEWS! DEM DON SACK KESHI AS SUPER EAGLES COACH.

STEPHEN KESHI
Reports wey dey reach our table now now now be say, di Nigeria football federation,NFF don sack Okechukwu Stephen Keshi afta Super Eagles loose to di Falcons of Sudan for di nations qualifier for Khartour.
Akordin to a reliable source, dem say dem don prepia Keshi sack letter even bifor di match incase dem loose or draw di match.
Now dem loose one zero dis evening to Sudan, our pesin for Abuja say dem go confirm am veri soon.
More news to follow..

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...