MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 13 August 2015

CHARLY BOY DON CARRY WAKA GO VISIT MAJEK FASHEK FOR WERE HE DEY RECEIVE TREATMENT(fotos)

Area fada,Charly Boy,don carry waka go meet di king of kpangolo miuzik,Majek Fashek for wia dem dey trit di re-arangement of him bodi for all di problems wey drugs and acohol don do to him system.
If u rememba some few weeks ago,Charly Boy beg Naija pipo make dem hep carry Majek problem for head like ringworm bicos Majek don represent naija wella wit di koret miuzik wey him dey play.
So diafor akordin to Charly Boy, we canot allowram to kontiniu to sofa bicos di man don inspirate plenti pipo wit him miuzik.
Check out more foto wey Charly Boy take wit Majek for bottom hia during di visit.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...