MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 13 August 2015

MR IBU DON BUY ONE BIG MANSION FOR LAGOS(fotos)

Who go biliv say to dey act film like mumu go turn pesin to rich man?
Big name for home vidio and nollywood mumu,John Okafor a.k.a Mr Ibu don buy one biurifu multi million naira mansion for Lagos.
We no soprise bicos of recent, some big big compinis including GOtv don make Ibu dia ambassador so dat he go dey front dia mata anywia him go.
Mr Ibu display di new haus and also display di pishor of him wife wey dey pregnant now wit dia pikin.
Dem don get three shidren togeda bifor but one die for january 2012.
Congratulabia Ibu for yor new pet.
IBU KITCHEN
IBU WIFE

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...