MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 5 August 2015

OBAMA WIFE: IF I HAVE MY WAY,I GO BE BEYONCE

America first lady and Obama wife,Michelle don ansa di queshon wey Naija born rapa,Wale ask her for one join bodi meeting to soport di Reach Higher campaign and FLOTUS.
Wale askam say if she get anoda differen job,wetin she go like do?She ansa one time say;
She go like to be Beyonce.
As she dey yarn wit smile for her face,she even cane Beyonce dancestep from di song,'Single Ladies'.
Beyonce and Michelle Obama don dey veri close for some years now and she even paform for her 50 years birthday celebration last year.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...