MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 13 August 2015

WHEN I BE 14 YEARS OLD,I BEG WANDE COAL AND DPRINCE TO TAKE PICTURE WITH DEM

Di kain tins wey life fit bring sometimes ehn! man nor fit explain.
Oyibo go say, "di mysteries of life."
Davido don yarn some tins wey fit inspirate me and you or anybodi wey readi to learn from pipo stori.
Davido post pishor of him,Wande Coal and D'Prince.
He say for dat pishor him na fortin years old and he beg Wande Coal and Prince to enta pishor wit dem.
Today now,Davido don large up pass di two of dem for inside dis same miuzik.
Who go eva think say tings go be and di small boi wey beg to take pishor wit celebritis go later large pass dem.
If u no fia any bodi sef,abeg my broda,fear God.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...