MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 3 August 2015

RIHANNA BAFF WITH PAINT FOR HER COUNTRY,BARBADOS FESTIVAL

Forget all di name wey Rihanna and Nicki Minaj don make for America.
Anytime wey dem dey do carnival,dem dey travel back to dia kontri and dem dey dey proud finish just as di pishor for hia show say Rihanna link up wit her kontri pipo for di Barbados festival to celebrate during di Foreday Morning Jump Up party.
Dem even spray di babe bodi wit paint from head to toe.
Party for morning no easy o but all join as far as u dey happy.





No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...