MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 16 August 2015

CRISTIANO RONALDO AND PIKIN DON COMMOT SHIRT DEY SHOW DIA MUSCLE

Real Madrid star,Cristiano Ronaldo and him 5 year old pikin don pose dey show dia six pack.
Weda dem dey prepia for any muscle compitition,na dat one I no kon know but pesin wey chop belleful no dey hard to know.
Papa and pikin don chop belleful,dem no get garri problem.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...