MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 10 March 2016

BLOOD OF GOD! Ooni Of Ife WON MARRY ANODA MAN WIFE FOR WEEKEND


Di new Ooni of Ife,Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi,don dey set to marry anoda man wife and her name na,Sonia Itohan wuraola.
Akordin to her frend wey don turn her frenemy,she say as at Decemba wey pass so,Sonia stil dey married to one Ellie Khouri.
She say abi Ifa and Ife Chiefs nor dey check di hands of who dey enta dia palace again?
She even say dis Sonia get very bad karata and na heavy debtor.
So diafor,make she try pay pipo dia money.
Na una naim know,my own na to yarn pipo wetin dey appun.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...