MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 6 March 2016

NOTHING FOR BIAFRA - BUHARI

If u dey hope to see di Republic of Biafra brake from Nigeria,make u stop to dream akordin to Buhari.
Buhari yarn Al Jazeera tv last week wen he carry waka enta Qatar.
He say,wen Ojukwu first fight gofment ova Biafra,na about 2million pipo die and for sombodi to wake up now dey shout,"Biafra!Biafra!" bicos dem neva bornam dat time,na big joke di pesin dey joke.
Di president say Biafra nor go appun.
But if God say Biafra must go dia own,who be me,who be you,who be Buhari?


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...