MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 15 March 2016

FORGET SAY HIM NA LAWYER AND MIUZISHAN,FALZ DI BAHD GUY SAY HIM NA BADDEST FOOTBALLER


Bahd guy,Falz,don yarn say if nor be miuzik and say een read law for school like him papa,na football for sure pass.
He say pipo nor know say for football field him na killa.
For pass,for skills,him na baba.
Di way wey di guy dey yarn now,he say di football tin neva comot for een mind bicos him neva old.
Dis our Super Eagles wey evribodi dey use dey play anyhow for field so,dey miss pesin like am.
Akordin to Falz,Super Eagles sopose to signam but dem miss di chance.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...