MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 7 March 2016

WETIN MUNO AND LUCY DEY DO FOR DI SAME BED?


Rudeboy records artistes,Muno and Lucy don jump enta di same bed.
Dis pishor dey on top Muno Instagram page and he say make we dey xpect di vidio for him song,'Neva regret'.
Wetin dem dey do for di same bed?
ehn!
Boy and girl for di same bed?
I neva Siam bifor o.
Ok o.
We go hia di skors afta.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...