MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 8 March 2016

WICKED MASQUERADE! WATCH DI SIRIOS BEATING WEY OJUJU CALABAR GIVE OKADA MAN(VIDEO)


Dis vidio go shock u enta yor bone.
Wetin okada man do dis maskurade wey di guy use pepper eye dey bitam like dis?
Dis beating get meaning,na so I tink.
Watcham yorsef make u tell me how you siam.


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...