MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 6 March 2016

CONGRATULABIA: SEE DI TWO DWARF WEY MARRY FOR EAST

I bin fil say if two dwarf marry,dem go born pikin wey dey brief and wey go even dwarf pass dem.
Well,dis two pipo for dis pishor nor send anybodi mesage as dia love for each oda don ovawrite anytin wey anybodi dey tink.
Tori wey enta our office be say,dis two pipo marry for Ebonyi state and we dey wish dem hapi married life.
Dem fit demsef welwell sha.
Wot God has join togeda,let no man carry bad belle near there.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...