MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Wednesday 2 March 2016

ICE PRINCE PIKIN JAMAL,DON CELIBRATE EEN 4 YEARS BIRTHDAY FOR SCHOOL WIT ONLY GIRLS


Na so e take dey start.
E be like say na girls skul dis Ice Prince pikin dey go o.
Abi na only him be di boy for di skul?
Rappa Ice Prince,go mit jamal for skul to celibrate di bobo 4years birthday yestaday and I find out say na only gehs naim soroundam for di pichors wey een snap.
Nobodi know how 2baba own take start.
We just wake up kon see say three difrent women don born 7shidren for di African Queen singa.
Wetin be ma own for inside sef!
You know say na wen e don red dem take dey rememba elda past advise.



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...