MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 1 March 2016

GOVNOR AMBODE DON GO BACK TO COLLEGE FOR WARRI WITH EEN WHITE AND WHITE SCHOOL UNIFORM


Gofnor of Lagos state,Akinwunmi Ambode,don go back to college as di guyman play enta area go check on di smallie dem wey dey on ground for Federa Gofment College,Warri and follow dem celibrate 50years wey di school don dey exist.
Di eva smiling gofnor,enta een forma school and he say na dia all di gragra,di knowledge and hardwork for start.
He join oda old school boys,di principal and di students and he say all wetin een len for dia naim make am di govnor wey him be today.
He even yarn di principal say make he nor fear,di school go dey great again.
Di round head govnor say one tin wey make am like di school be say,no mata how u later large rish for life,yor sinior na stil yor sinior.
Ambode also pray for di student say God go make dem more sucessfu dan dem.




No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...